Mevin record last born and fast rising singer Divine Ikubor aka Rema release new video for im hit single, Dumebi. Di video wey comot on Tuesday bin dey tell tori of pesin wey loose di love of im life ...